Back to the matter, if I no hail Breeze, then this Aproko never complete. The way my guy dey quote bible nowadays…, I just dey wonder. The guy na real smart calculator. He sabi the game well well…..Bros, more sense to ur brain. Somebody say make I ask…Are u a player?
@Uncle Babs, na real Lisa don come ooo.I
Honestly, you need to look into the matter for us. Since MMM don MMM mikeal, Lisa don stop to pick mikeal distress call in Breeze voice. Make una check this out.
Anyways,I don send Breeze and Mira go mountain..dey are praying for a come bk. Because we wan see una like this two doctors. Liza and Mikeal biko don’t give boborisky d chance to go on Snapchat to lecture u guys okay?…Lmao
After, some bad belle go say chat and connect on Lailasblog na fake. Na him be dat ooo,life and direct. No be photoshop/photostore..Na real life..Happy married life in advance.We a
re happy that ur union brought “de law Williams “
Into the
Some girls can lie…smh…Vivi baby,we sight u jare..you are just like Ed-dream.He loves boobs,you love cassava.Except for “OLUYEMI”
Wey dey form like “Gifty”..
Sweetest vivi,it won’t hurt at all…just meet edDREAMS first….lolz
“Aunty OLUYOMI,you are not the only who is not interested oooo..lolz. Even lailans are surprised that you know teckno’s nickname…It’s well..
edDREAMS is always keeping it real.I see you repping Lailans in the next BB Naija.. Kimberly sef dey feel u.No worry,money is coming. Just hang in dere….lolz
Make I ask una,na true say I dey do Aproko?I no think so….lolz
This two lailans will not kill sombori..I sure say some of una go wonder who dem be.Anyways,one just finish honeysky with Buhari. Check her epic relpy/ clap-back out urself.Mira,take heart…Lmao
Bros” kamilu Aminu”who English epp…Buhari is not only on leaf,he is also on Ugu…lolz
Anyways I hope you guys have fun reading this.Bros,k-club,I sight ur comments lately..You dey para gan ni…No worries,he don better.
#BringbackAnythinggoes…………#Kisses#
Yours Truly,
Angel take it inside.
0lacr
No comments:
Post a Comment